Instead of all these Aboki Okada riders to tell you they don't know the place you are going, they will just call price for you. So I decided to teach one of them a lesson.
ME: Bike, Bike, you dey go?
ABOKI: Oga where I dey go?
ME: Australia, How much?
ABOKI: Kai! Oga how much I go pay?
ME: You tell me how much u go collect na..
Aboki: ₦300 Oga!
ME: Ha? Australia no far na, no be ₦100?
Aboki: I know the place Oga, pay ₦200 gaskia!
ME: (try to leave him) Oya make we go...***Starts Bike***
Since 2 hours on bike, we are still on our way to Australia.....Aboki don drive round town and I'm enjoying the ride.
ABOKI: Oga, I neva reach?
ME: No ooo! E remain small; but you say you know the place?
ABOKI: Yes I know am Oga, I dey for front but your money I don pass ₦200.
ME: No wàhálà, I go Add ₦20 ... Just continue...
I go gist una how e end. But not now sha, we still dey road. Today, I must reach Australia with ₦220.

0 comments:
Post a Comment